Karamo Lyrics by Wizkid

Wizkid – Karamo Lyrics 

Wizkid released a new music “Karamo“ Lifted from his just released a album tagged “Morayo“. Dive into the word catchy lyrics.

Morayo Album by Wizkid house 15 tracks with guest apperance of Asake, Anaïs Cardot,  Jazmine Sullivan, Tiakola, Brent Faiyaz.

Enjoy the Lyrics of “Karamo” by Wizkid

Listen below

DOWNLOAD MP3 [2.64 MB]

Lyrics of Karamo by Wizkid

[Intro]
Ah, I want to blow your mind (Blow)
I want to shoot your mind (Shoot)
Give me a chance and let me try

[Verse 1]
Omikokoko, say your body cheche, oh
Do me jejeje, anytime wey we link do me jejeje, oh
Count your blessings and pray for mercy, ah
Make we roll up dey [?], make we penkele mees

[Pre-Chorus]
I wan know if you dey alright?
Baby, just keep on dancing
Make we give them more
So stand attention
You no go fit to kill my vibe, I get piece of mind, I dey feel alright
Plenty money and I dey my high

[Chorus]
Ijo wa lese, baby shalewa, re’di ko lole
Oh my sisi, no karamo, oh
Ijo wa lese, baby shalewa, re’di ko lole
Oh my sisi, no karamo, oh

[Verse 2]
Make anybody no go call my phone
Owo la’n wa, baby, no fugazi, oh
[?]
Ayy, skin tight, body dey call me for hotline
Dem wan dey say make I relax
Then ball for the team with no shin-guard
Ah, be like, baby, you pass perfect desig
Dem no dey tell chicken for night
If you cross my line you must be mine

[Pre-Chorus]
I wan know if you dey alright?
Baby, just keep on dancing
Make we give them more
So stand attention
You no go fit to kill my vibe, I get piece of mind, I dey feel alright
Plenty money and I dey my high

[Chorus]
Ijo wa lese, baby shalewa, re’di ko lole
Oh my sisi, no karamo, oh
Ijo wa lese, baby shalewa, re’di ko lole
Oh my sisi, no karamo, oh
Ijo wa lese, baby shalewa, re’di ko lole
Oh my sisi, no karamo, oh

End Of The Lyrics of Karamo


Thanks for checking out Lyrics on NaijaChoice, We so much Appreciate you.

Want the Lyrics of other Hot songs? Click HERE

We you

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!
More On


Follow NaijaChoice on Social Media

Twitter: @naijachoice01 Facebook: @naijachoicenig Instagram: @naijachoiceng Tiktok: @naijachoice

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  Time Lyrics by Wizkid Wizkid - Karamo Wizkid – Bend Yebo Yebo Lyrics by TxC & Davido Under The Influence Lyrics by Chris Brown Under The Influence Lyrics by Chris Brown Who Is Your Guy? Lyrics by Spyro Who Is Your Guy? Lyrics by Spyro Alhamdulillah Lyrics by Tml Alhamdulillah Lyrics by Tml Vibez Tatiana Manaois - Last Time Lyrics Tatiana Manaois – Last Time Lyrics Lungu Boy: Asake drops tracklist of his new Album, feat. Wizkid, Travis Scott & Stormzy Active Lyrics by Asake ft. Travis Scott Nicki Minaj - Let Me Calm Down ft. J. Cole Let Me Calm Down Lyrics by Nicki Minaj ft. J. Cole C'mon Look! Lyrics by Sarz Ft. Asake C’mon Look! Lyrics by Sarz Ft. Asake

Alternative Tags:

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*